[Lyrics] Don Jazzy x Falz – “Safe”

Don Jazzy x Falz – “Safe Lyrics

Download Audio

[Don Jazzy]
I no like all like all this things wey I dey hear
My people calm down o
No loose hope no give up o
No let devil use you work o
Eh if e dey pain you
Na so e dey pain everybody o
E je ka sowopo o
Koni da fun Coro

Na Coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break safe o
Na coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break safe o

[Falz]
Make we chill make we relax body (smile jor)
No dey fear everything go still pass one day
5G this 5G that, Oh God
Me sef I taya for the kain things I see for chart o (it’s too much)
Show me the facts
I love you na why I dey keep my distance o
Still I dey for you sha, cos I know you need assistance
My neighbor no get job, I treat them like my brothers and sisters
I fit collect account number credit them for instance
Not too bad

[Chorus – Don Jazzy]
Na Coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break safe o
Na coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break safe o

[Verse 2 – Falz]
No be time to carry sticks and stones and go dey hala
Right now it’s time to sit at home (abeg)
Face time with your boyfriend, call your chicks for phone
I no like rubbish but this time we go need codone
Cos nobody get all the answers
If we work tougher we fit live happily after
Stay safe but quick hala if you see the pattern
Before the deal scatter
Ma lo ma form power
Awa ko lon ba ja

[Chorus – Don Jazzy]
Na coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break safe o
Na Coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break safe o

Na Coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break safe o
Na Coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break safe o

Na Coro be the enemy

21 Savage All Nigeria Latest music Asake Songs Download Bella Shmurda Latest music Comedies Dax Songs Download Download All Burna Boy Latest music Download All Latest Joeboy Music Download Latest Davido music Download Latest Hollywood Movies Download Latest Tiwa Savage Songs Download Nigerian latest songs Dremo Erigga Falz Fireboy DML Flavour Foreign Kizz Daniel Kuami Eugene Ladipoe Latest Ghana Music Mayorkun MohBad MR P Music Videos Naija Music Download Naira Marley Music News Oladips Olamide Omah Lay Oxlade Phyno Rema Latest Songs Download Rudeboy Seyi Vibez Simi Latest Songs Download Songs Download Teni Apata Latest Songs Victor AD videos Wizkid Latest Music Download Zinoleesky Zlatan Latest Music Download

Download More Songs

Leave a Comment